Paroles.cc - Chercher

Les paroles de la chanson
« Pako »
2face Idibia

[Intro]
Na so (x6). Ok now. We don come
again (x3). Eh, eh.
[Chorus]
{If you good you be pako o. If
you bad, you be suegbe} x2. Hey,
hey, hey. {We don come again, we
don come to scatter the place again.
We don come to make some funky noise
again. So throw your hand in the
air, have no fear} x2.

[Verse 1]
See, make way. Every parse guy.
Make una rise. All dem we no arise,
we go kribotomize. To be precise,
we go dey markanamise. All men
wey tries, you step upon me shoe
size. Realize we no come to terrorise.
This overnight, I just come to
revolutionise. Naija music sing
it man, it universalise. If you
go achieve man, right in front
of your eyes. When the music on,
I see the light. We go leave it on
till I see the sunrise. We no go
compromise. So make you clear
up for jaga-jaga. I say everybody
scatter-scatter.

[Repeat chorus]

[Verse 2]
Make I tell you about the place
wey we dey come from. Person wey
dey groove dey move the gum-gum.
Person wey dey dull dey dance with
dem bumbum. Person we dey dance
don feel like e dey burn. Person
wey dey peep dem always on the run.
Whether you ugly or you handsome.
Nobody go come dey ask you for some
ransome. Even if you like you go
feel like you be don. Everywhere
you look, every single junction.
People dey happy dem just dey function.
Dem go dey holla oyi eh, to the sing.
Person go dey craze, until the
break of dawn. Carry the craze
from Naija to Jadon. Mix am together
in a peaceful kingdom. United
nation, don’t mention. If your
mouth dey smell, make you lick
tomtom. If you want to chuk, make
you use condom. No forget where
you dey come from. Hy! See na spoil
we spoil, we no dey thief.

[Repeat chorus]

[Bridge]
I smell fun in the air. Now
tell me some good boy alright somewhere,
everywhere. I see party everywhere.
That means say no be small jolly
we go jolly for this year. {Just
close your eyes, fantasize, visualize,
it feels good to be pakolise} x2


[Repeat chorus till fade]